I been don warn Sunday Igboho after I meet Buhari but he no gree listen – Ooni of Ife
Di Ooni of Ife, Oba Adeyeye Ogunwusi, don tok wetin President Buhari tell am during deir meeting dis year. He ...
Di Ooni of Ife, Oba Adeyeye Ogunwusi, don tok wetin President Buhari tell am during deir meeting dis year. He ...
Di outcome of di asylum request wey Yoruba Nation Agitator, Sunday Igboho, file for Benin Republic go come out dis ...
Yoruba activist, Sunday Adeyemo wey dem dey call Sunday Igboho don tell court for Benin Republic say he been run ...
Yoruba Nation Agitator, Sunday Adeyemo don go back to the Custody of Brigade Criminelle for Cotonou, Benin Republic till tomorrow, ...
Department of State Services (DSS) don arrest Sunday Adeyemo wey dem dey follow call Sunday Igboho for Cotonou, Benin republic. ...
For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.
© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.