Nnamdi Kanu chief lawyer, Ifeanyi Ejiofor tok say Federal High court for Anambra don tell police to pay N50 million after dem burn down im house
Ifeanyi Ejiofor, chief lawyer to di Oga of IPOB, Nnamdi Kanu, don tok say Federal High Court, Awka, Anambra state, ...