Naija Afrobeats singer, Banky W don drop anoda ogbonge hit wey he call "Selense". Dis hit na Track 5 on...
Read moreDi ogbonge remix for 'Peru', Fireboy hit single, wey feature American artiste, Ed Sheeran, wey be Granny award winner, don...
Read moreNaija rapper and singer, Portable don bring better banger wey he call "Zazoo Zeh" togeda with YBNL Olamide and Poco...
Read moreMulti-talented Naija singer, Mayorkun don drop anoda banger wey be "HOLY FATHER'' featuring bad ass singer, Victony. Di ogbonge track...
Read moreInternational ogbonge DJ Neptune don drop him 2nd album wey e call "GREATNESS 2.0". Dis na after he don already...
Read moreSEASON na song wey tok about life and wetin dey happen inside. Everybody get em own season to shine as...
Read moreNaija musician, Kizz Daniel new EP, Barnabas na full package with 7 tracks wey get songs like "Pour me water,...
Read moreDMW boss Davido don come back dis year with anoda single wey be "Champion Sound" togeda with South African Focalistic....
Read moreWe Grammy Award-winning singer, Burna Boy don team up with Mavin chief, Don Jazzy to release him latest single wey...
Read moreMavin Records singer, Johnny Drille don release him new single "Loving is Harder". Fans been don dey wait the song,...
Read moreFor all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.
© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.