• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home BBNaija

FULL LIST: Big Brother Naija S7 Housemates

Season 7 of de reality show don start and here na de full list of de housemates as de winner dey carry 100 million naira worth of cash and gift

by Pidgin Parrot
July 26, 2022
Reading Time: 3 mins read
0
FULL LIST: Big Brother Naija S7 Housemates
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

FULL LIST: Big Brother Naija season 7 Housemates

De Big Brother Naija show season 7 don start and na on Saturday de show wey de theme na ‘Level Up’ start as Big Brother introduce 12 housemates

E reach on Sunday, another set of 12 housemates enter as dem complete 24 and dat same Sunday, Naija music stars Fave and Blaqbonez entertain de fans as de new set of housemates enter.

Enugu State Governor, Ifeanyi Ugwuanyi don host BBNaija winner, Whitemoney to dinner (photos/videos)

Fast-rising artistes, Fave and Blaqbonez, also thrilled the fans during the Sunday event, which ushered in another set of 12 housemates.

See list of de first 12 housemates:

The first set of housemates na Khalid, Ilebaye, Beauty, Cyph, Groovy, Amaka, Kess, Daniella, Saviour, Phyna, Bryan and Christy.

Groovy na de first housemate wey enter de house and him say him get big plans to carry things enter next level with as he come with fun and entertainment pro max.

Beauty, the second housemate for de show say she dey hope say her strategy to “go with the flow” go carry her reach de end.

Khalid for him own side say he happy say e come de show and according to him, he love basketball and na from Plateau he come.

Ilebaye say na adventure be her own even though she dey spice am up with small ‘let dem talk’ vibes and she say she dey hot, spicy and dramatic.

Also, Cyph wey from Imo say him na de kind pesin wey love life as e dey come plus and arts and food.

Amaka from Anambra state describe herself as lover girl.

Kess say na money dey him mind and him don marry. Based on wetin he talk he say;

“I am a fighter, not a lover, I am 101 per cent excited to be on the show, and I plan to enjoy myself as well as have fun, na money I find to come.”

Daniella, 22-year-old na poet and she be twin from Cross River and na jack of all trades.

“I am 110 per cent excited to be on the show; when I got the call for the show, I held onto my twin brother and screamed.

Saviour pharmacist from Akwa-Ibom say him na low-key entertainer.

“I am here to show my passion for acting; I like eating and sleeping; I don’t believe in love at first sight.”

Phyna na another housemate, from Edo state and she say she wan make difference plus show viewers wetin dem never see.

Bryan, artist from Imo state say him dream na to perform during de show and he say he single too.

“I am here to bring in a lot of energy and drama; l love to act, and I produce music.

Christy from Ondo say,

“I am single, very sarcastic; a lover and a fighter. I promise to bring into the show drama and everything original.”

Second set of housemates

FULL LIST: Big Brother Naija season 7 Housemates

De second housemates wey join on Sunday na Bella, Eloswag, Doyin, Adekunle, Allysyn, Dotun, Chomzy, Giddyfia, Diana, Hermes, Chichi, Sheggz.

Big Brother Naija season 7 go run for 72 days with final prize worth of 100 million naira.

Tags: BBNBBNaijaHousemates
Previous Post

BREAKING: UN don order release of Nnamdi Kanu

Next Post

Accord confam Adebayo Adelabu as Oyo governorship candidate

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Accord don confam Adebayo Adelabu as Oyo governor candidate

Accord confam Adebayo Adelabu as Oyo governorship candidate

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In