• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home Celebrity

Cultism: Police to investigate Portable

After de trending video where de singer say na him arrange 1 million boys and Ajah boys, police don make plans to ask Portable Omolalomi questions

by Pidgin Parrot
July 18, 2022
Reading Time: 4 mins read
0
Cultism: Police to investigate Portable
327
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Cultism: Police to investigate Portable

Zazu singer and naija artist Portable fit don enter wahala like dis as de Nigerian police don get plans to investigate am after wetin he talk on top Instagram

For de video wey go viral, Portable dey claim say na him start de cult group 1 million boys and Ajah boys and social media users don dey tell Nigerian police make dem investigate de singer for wetin he talk inside de video wey e don delete from him page.

Portable Ft Olamide X Poco Lee – Zazuu

Based on wetin dis groups use pipo eye see for Covid-19 lockdown, many Nigerians no dey remember those names with better mind based on say almost any Nigerian don get bad experience or get who don get bad encounter with de dangerous group.

According to mass report, members of de group dey go from house to house dey rob even for daylight all those time wey Covid wan scatter everywhere.

Dis reason make pipo dey reason Portable mata even though some internet users dey talk say na cruise but majority no wan gree as dem say de singer don use him hand koba himsef.

De Force Public Relation Officer, Prince Olumuyiwa Adejobi don come online tweet say de Nigerian police go look into de mata make dem know wetin dey happen gangan.

Inside de post wey he tweet Monday evening, de FPRO say;

“Cultism: Police to Investigate Portable over formation of One Million Boys Sequel to the trending video of one Habeeb Okikiola aka Portable where he claimed to have formed the One-Million Boys cult group terrorising some parts of Lagos State, the IGP has ordered”

“CP Lagos to investigate the indicting statement and take necessary legal action. This directive is premised on the continuous effort of the Nigeria Police Force to fish out pillars and sponsors of cult groups in order to decimate their activities and restore sanity to our society”

Cultism: Police to Investigate Portable over formation of One Million Boys
Sequel to the trending video of one Habeeb Okikiola aka Portable where he claimed to have formed the One-Million Boys cult group terrorising some parts of Lagos State, the IGP has ordered pic.twitter.com/9t4Ry0fOFr

— Prince Olumuyiwa Adejobi (@Princemoye1) July 18, 2022

CP Lagos to investigate the indicting statement and take necessary legal action. This directive is premised on the continuous effort of the Nigeria Police Force to fish out pillars and sponsors of cult groups in order to decimate their activities and restore sanity to our society

— Prince Olumuyiwa Adejobi (@Princemoye1) July 18, 2022

Dis na after so many users don tag de Nigerian police for de video wey don dey trend since morning and even though say some pipo dey say Portable no know wetin e dey talk, some others no fit quick forget how dis boys show dem pepe.

“Good for him, too much talk … the funniest part is he might just be bragging and not really know them ooo but too much talk either way he should go and perform zazzu for IGP, and coupled with the fact that he just finished ripping APC … o ma shalaye ara e”

Good for him, too much talk … the funniest part is he might just be bragging and not really know them ooo but too much talk either way he should go and perform zazzu for IGP, and coupled with the fact that he just finished ripping APC … o ma shalaye ara e

— LARGESS (@OluwaLargess) July 18, 2022

“You’re right tho! He might only be bragging, but when someone talks too much, nonsense will surely come out of his/her mouth one day. Serves him right tho!!!”

“Perform zazuu for IGP”😂😂😂😂
You’re right tho! He might only be bragging, but when someone talks too much, nonsense will surely come out of his/her mouth one day.
Serves him right tho!!!

— Oluwadarasimi⭐️ (@its_tuxtorlan) July 18, 2022

“A serious police system should pick up Portable for saying he found one million boys. During the lockdown, I was on vigilante roaster for this group & one person is boosting about it. No be last mouth he carry boys go beat up someone? You can’t talk carelessly like that.”

A serious police system should pick up Portable for saying he found one million boys.

During the lockdown, I was on vigilante roaster for this group & one person is boosting about it.

No be last mouth he carry boys go beat up someone?

You can't talk carelessly like that.

— POOJA!!! (@PoojaMedia) July 18, 2022

 

After de video cast, Portable come do another video where he talk say no be wetin pipo dey talk he mean as be say him na God pikin and him no know why pipo dey understand something else. Watch de video.

 

View this post on Instagram

 

A post shared by Dr Zeh (@portablebaeby)

 

 

Tags: CultismInvestigatePolicePortable
Previous Post

I enter deep depression after i nak my therapist – Omah Lay

Next Post

Sam Larry don deny Portable and One Million boys group

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Sam Larry don deny Portable and One Million boys group

Sam Larry don deny Portable and One Million boys group

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In