• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

CAN blast APC about muslim-muslim ticket

De Christian Association of Nigeria (CAN) on Sunday condemn de All Progressives Congress (APC) as dem choose 2 muslims for the presidential race 2023

by Pidgin Parrot
July 11, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
CAN blast APC about muslim-muslim ticket
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

CAN blast APC about muslim-muslim ticket

De APC presidential candidate, Bola Tinubu, been announce on Sunday say na de former Borno State governor, Kashim Shettima, be him running mate for de 2023 presidential election

De announcement na after one meeting with President Muhammadu Buhari and na for Daura wey dey Katsina de meeting hold.

2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

Dis one dey happen after Tinubu Support Organization been endorse El Rufai as running mate but de decision no go well with many pipo.

For one statement by the Special Assistant, Media, and Communications, to CAN President, Pastor Adebayo Oladeji, CAN say de country no need muslim-muslim ticket as e go spoil many things and na Naija pipo go decide whether to accept or reject de candidate.

As de statement talk, make e for no loss;

“The Christian Association of Nigeria (CAN) has stated it clearly that the situation in the country now is not suitable for a Muslim-Muslim ticket.

“It is up to Nigerians to accept or reject. Today’s Nigeria is not the same as when Nigerians voted for the Abiola-Kingibe ticket which was eventually annulled. Our prayers are with Nigeria and Nigerians.”

Dis whole palava start when some youth under de umbrella of the North East Stakeholders Forum of the All Progressives Congress reject de endorsement of Kaduna State Governor, Nasir el-Rufai by de Tinubu Support Organisation as the best candidate for the vice president slot.

TSO say El-Rufai na de best among de candidates wey dem dey reason to be Bola Ahmed Tinubu running mate under de All Progressive Congress.

Anoda voice wey talk against de choice of running mate na Senior Advocate of Nigeria, Ebun-Oluwa Adegoruwa, on Sunday as e say de move no make sense.

For statement wey he use him hand sign for Lagos, him say de combo fit make things worse for Naija especially where security dey.

As he talk am e say;

“Nigerians, whether Muslims, Christians, traditionalists, should reject APC with their votes come 2023 because a Muslim-Muslim ticket in present-day Nigeria is fuel for Boko Haram, an incentive for ISWAP, and a call for terrorism to thrive more.

“Unless of course those parading the ticket are themselves complicit, there is no better way to insult our sensibilities. I pray it is not true.”

 

Tags: 20232023 electionShettimaTinubu
Previous Post

Yomi Fabiyi accuse lover Grace of domestic violence

Next Post

Lagos no dey work – Singer, Djinee

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Lagos no dey work - Singer, Djinee

Lagos no dey work - Singer, Djinee

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In