• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home BBNaija

BBNaija season 7 go start dis July

by Pidgin Parrot
July 5, 2022
Reading Time: 3 mins read
0
BBNaija season 7 go start dis July
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

BBNaija season 7 go start dis July

Big Brother Naija don come back again with season 7 edition and just like last season, na double entry package e dey start with on de 23-24 July.

De show organisers confirm de launch of season 7 of de popular tv show for press meeting wey dem get recently in Lagos.

BBNaija stars, Khafi and Gedoni don finally show deir son face for Christmas pictures (photos)

De grand price for dis year edition na N100 million worth of prize for de winner and dis na de biggest for the history of de show.

For dis Season 7 edition, we go see de Ninjas come back plus live studio audience. 30 fans go also win N1 million each as organizers don confirm.

De new season go still get normal voting style from last year own via de Big Brother Naija website, mobile site, and the MyDStv and MyGOtv apps for active customers.

Na your subscription packages go determine de number of votes each voter go get and na DStv Premium and GOtv SUPA subscribers get most vote.

Headline sponsor for BBNaija season 7 na Pocket by Piggyvest and associate sponsor na Flutterwave. Read more about Ebuka Uchendu below.

 

Short bio: Ebuka Obi Uchendu

Chukwuebuka Obi-Uchendu na him real names and dem born am on born 14 July 1982. Ebuka na Nigerian lawyer and media personality from Okija, Anambra State, Nigeria. Him gain popularity as host for popular tv reality show Big Brother Naija, Rubbin’ Minds talk show on top Channels TV plus e dey follow host The Spot and Men’s Corner on Ebonylife Television.

Him be ambassador for Budweiser Nigeria, Samsung Nigeria, PorkMoney and 2Sure Nigeria.

Obi-Uchendu don get many award nominations and him don win award for Outstanding TV Presenter of the Year for Nigerian Broadcasters Merit Awards sake of him work on Rubbin’ Minds.

For 2006, him follow de 14 housemates on de first season of the popular reality show Big Brother Nigeria and him finish for eighth place.

With him achievements, you fit talk say him na one of de most successful BBN 2006 cast members wey be celeb. For January 2017, dem announce am as de host of the second season of Big Brother Naija as well as the third season.

After the reality show for 2006, him sign endorsement deal with major telecommunications brand as well as a popular brewing company and him host Friend or Foe on top NTA, de GLO Show wey dey show for NTA too plus Guinness’ Greatness TV.

Him dey also publish weekly on one of de Nigerian national daily newspaper, This day for over 4 years and him write other publication like What’s New & Ace Magazines.

Tags: BBNaija Season 7Ebuka UchenduJuly
Previous Post

2023 Election: Na El Rufai go be Tinubu running mate

Next Post

Funke Akindele come out as Lagos Deputy Governor

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Funke Akindele come out as Lagos Deputy Governor

Funke Akindele come out as Lagos Deputy Governor

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (630)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

Measles breakout for Rivers don kill more than 30 children

August 8, 2022
Gunmen kill four policemen for Imo state

Gunmen kill four policemen for Imo state

August 6, 2022
Gunmen attack and kill Osun NURTW official

Gunmen attack and kill Osun NURTW official

August 6, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In