• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home Celebrity

Actress Ruth Kadiri don welcome second child

De Nollywood actress and her husband don welcome dia second child

by Pidgin Parrot
July 21, 2022
Reading Time: 3 mins read
0
Actress Ruth Kadiri don welcome second child
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Actress Ruth Kadiri don welcome second child

Nollywood actress Ruth Kadir don welcome bouncing baby girl with her husband as she make de announcement on top her social media page

De wife and mother of two enter her Instagram page break de news give her fans make dem for follow am celebrate. She share pictures when she still dey hospital carry her new born baby wey dem don already name Emerald Chizaram Ezerika.

Nollywood actress Ada Ameh don die

As she take write am for her page, she say;

“Dear Emerald-Chizaram-Ezerika born 20th of July 2022. I want you to know that I prayed for you. Waited for you. Loved you before I met you. And you have made our lives a complete reminder that God answers prayers”

 

View this post on Instagram

 

A post shared by Ruth Kadiri Ezerika (@ruthkadiri)

Fans and colleagues don dey send dia love and well wishes for de performing art as dem congratulate her and wish de both of dem well.

Ruth Kadiri short bio

Ruth Kadiri na Nigerian actress, screenwriter and film producer wey dem born on de 24th of March 1988. Dem born am for Benin City, Edo State, Nigeria.

She graduate with degree for mass communication from de University of Lagos and business administration for  Yaba College of Technology.

Ruth Kadiri break enter Nollywood with de movie Boys Cot and since then she don do over fifty movies and as a screenwriter, Ruth Kadiri don write plenty movies even de one wey she assist including Sincerity, Matters Arising, Heart of a Fighter, Somebody Lied, Ladies Men, First Class and Over the Edge. Ruth also produced films such as Matters Arising, Over the Edge and Memory Lane.

Watch her latest movie here.

 

Tags: BabyNew bornRuth Kadiri
Previous Post

15 APC Chieftain don dump de party

Next Post

New Music: P-Square “Jaiye” na another hit song

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
New Music: P-Square "Jaiye" na another hit song

New Music: P-Square "Jaiye" na another hit song

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In