• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

2023 Election: De North go control Tinubu if he win

Senior Advocate of Nigeria Ebun-Olu Adegboruwa don come out to say na de North go still dey rule Nigeria if Tinubu win

by Pidgin Parrot
July 12, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
2023 Election: De North go control Tinubu if he win
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

2023 Election: De North go control Tinubu if he win

Human rights lawyer, Ebun-Olu Adegboruwa say if anything make de All Progressives Congress (APC) presidential candidate, Asiwaju Bola Ahmed Tinubu win 2023 election, de Northeners go still control am

For one statement wey e make on Tuesday morning, Adegboruwa wey be Senior Advocate of Nigeria (SAN) say we country go still dey de hands of North pipo and that one no go make sense as be say no be so e suppose be based on say e no make sense say de sitting president go dey answer to some set of pipo.

2023 PRESIDENCY: NO PDP CANDIDATE FIT CONTEST WITH ME — TINUBU

Dis statement dey come after he condemn de muslim-muslim ticket wey APC dey use on top say dia two candidate na muslim.

The legal practitioner say dat kind ticket go wan be like other religion no matter as e dey selfish and e go fit cause wahala for de country.

As de mata be him say;

“The North has proven that Tinubu has no mind of his own and will not be unable to defend the unity of Nigeria in crucial moments of decision making. They will control him if he becomes President.

Same-religion ticket suggests only one region determines electoral victory and that Tinubu is not acceptable to Northern Muslims.

It is an indication of a hidden agenda. The spirit of Hope 93 died with MKO and those who betrayed him and his mandate.

May Boko Haram, terrorists and insurgents, their sponsors and sympathizers not win the 2023 elections.

The APC is acting like Nigeria is not a secular state but rather being ruled to satisfy certain religious tendencies.

That the APC has absolute control of the electoral system and thus electoral victory may not be determined through free, fair and credible elections.

That certain political tendencies and interests do not trust others to accommodate them if they are entrusted with power whereas they have been in power and accommodated by others.

What I see is desperation and over-ambition. A kind of ‘we just want power at all costs and we don’t care what others think or do. We can win the elections without you, especially by other means other than by open ballot.”

 

Tags: 2023 electionAdegboruwaBola Ahmed TinubuTinubu
Previous Post

Lagos no dey work – Singer, Djinee

Next Post

Osinachi husband don escape from prison

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Osinachi husband don escape from prison

Osinachi husband don escape from prison

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In