• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

WORSHIPPERS IN FEAR AS GUNMEN ATTACK CATHOLIC CHURCH FOR ONDO STATE

by Ruth Nwachukwu
June 9, 2022
Reading Time: 1 min read
0
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE


Fear enter pipo body when dem begin hear gunshot inside church and dat na when dem realize say yawa don dey.

UPDATE: PLENTY PIPO DON DIE AFTER GUNMEN ATTACK CHURCH FOR OWO, ONDO STATE

Pipo wey dem suspect as terrorist go blow up St Francis Catholic Church for Owo, di headquarters of Owo Local Government Area of Ondo State.

Di reports wey we get so far be say many pipo wey be worshippers for di church don die even though we no get any specific number and oda pipo get injury as gunmen attack di church with explosives and gun. 

As at time wey i dey write did report, we never get better information wey explain how di mata take happen but i go bring una update as e dey hot.

 

Tags: gunmenondo church killingowo
Previous Post

POPE FRANCIS DON GIVE HONOUR TO 15 NIGERIANS WITH PAPAL KNIGHTHOOD

Next Post

UPDATE: PLENTY PIPO DON DIE AFTER GUNMEN ATTACK CHURCH FOR OWO, ONDO STATE

Ruth Nwachukwu

Ruth Nwachukwu

Next Post
owo killing

UPDATE: PLENTY PIPO DON DIE AFTER GUNMEN ATTACK CHURCH FOR OWO, ONDO STATE

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (234)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022
TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

June 10, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In