• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

UPDATED: TWO PIPO DON DIE, DEM SAVE THREE PEOPLE FOR DI TWO-STOREY HOUSE WEY FALL FOR LAGOS.

by Ruth Nwachukwu
June 5, 2022
Reading Time: 3 mins read
0
UPDATED: TWO PIPO DON DIE, DEM SAVE THREE PEOPLE FOR DI TWO-STOREY HOUSE WEY FALL FOR LAGOS.
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE


UPDATED: TWO PIPO DON DIE, DEM SAVE THREE PEOPLE FOR DI TWO-STOREY HOUSE WEY FALL FOR LAGOS.

Dem recover two pipo wey don die as dem also save three pipo, on Saturday, wen one storey building wey dey under construction collapse for Lagos Island, and e trap some pipo wey dey work for di building.

NAF JET DON BOMB BOKOHARAM/ISWAP CONVOY FOR BORNO, KILL MANY TERRORIST.

Eyewitnesses’ wey dey dia as e apen, dem talk say di incident happen as heavy rain dey fall for aftunun, di buildinb dey located for Freeman Road, Lagos Island. 

Di first body dem bring am out for about 4.50pm, and di second one, Dem pull am out two hours later, even as a crowd of pipo wey dey pity dey di area dey watch.

Ibrahim Farinloye, wey be di Coordinator,  National Emergency Management Agency, NEMA, Lagos State Territorial District, na im confirm di incident, as people wey go respond bin dey on dia way. 

Di Saturday incident occur, and e neva even reach two weeks after a three-storey building collapse for Ibadan Street, Ebute-Meta, Lagos. 

For one development wey risemble, people wey dey use di road for Lagos bin dey stranded for Saturday, because of di heavy rain wey fall and e affect som pat of Lagos.

Reports wey com Osborne inward Alfred Rewane Road, Ikoyi, Lagos, show flash flood for di area, wey slow down cars movment inside Ikoyi.

Areas dem like Mile 2, Baiyeku in Ikorodu, Lagos Island, Bariga, Shomolu, Ketu, Kosofe and Ajegunle-Apapa, na some we just dey mention for here, rain no pity all dose places as flood cover evry wia and motors sef dey on stand still as many pipo con dey use leg dey WAka go far places to reach wia dem dey go.

Similarlly, some parts of Ikeja under Bridge on Obafemi Awolowo Road was said to have experienced flash floods, which resulted in traffic jam that lasted hours.

Earlier…

One person dem confirm say e don die while dem save anoda person, on Saturday, wen one two-storey building collapsed for Lagos Island.

Di incident occur during di heavy rain fall.

Di building wey dey under construction, dey located for Freeman Road, Lagos Island befor dme record di fall of di bulidinb for afternoon.c

Di Lagos State Territorial District Coordinator, National Emergency Management Agency NEMA, wey be Ibrahim Farinloye wey confirme di incident for about 4.50 pm, talk say responder bin dey dia way.

Dem don save two pipo from under di collapse building wey apen for Freeman Street, Lagos Island, on Saturday.

E don puts the Numba of pipo wey dem don save as di and dey still dey do dia work dey go to try save more pipo.

Di pesin wey confam di number na Ibrahim Farinloye, wey Coordinator, Lagos State Territorial District, National Emergency Management Agency NEMA.

“So far, three pipo don dey rescued while dem don recover one body,” he talk.

Previous Post

JUST IN: HEAD OF SOLUDO LAWMAKER WEY DEM KIDNAP LAST WEEK, DEM SEE IM DEAD BODY FOR NNOBI.

Next Post

NAF JET DON BOMB BOKOHARAM/ISWAP CONVOY FOR BORNO, KILL MANY TERRORIST.

Ruth Nwachukwu

Ruth Nwachukwu

Next Post
NAF JET DON BOMB BOKOHARAM/ISWAP CONVOY FOR BORNO, KILL MANY TERRORIST.

NAF JET DON BOMB BOKOHARAM/ISWAP CONVOY FOR BORNO, KILL MANY TERRORIST.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (234)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022
TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

June 10, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In