• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

STOP IPOB TO DEY USE UNA PLATFORM TO DEY PROMOTE VIOLENCE AND ETHNIC HATE — FG DEY TELL FACEBOOK

by Ruth Nwachukwu
June 2, 2022
Reading Time: 3 mins read
0
STOP IPOB TO DEY USE UNA PLATFORM TO DEY PROMOTE VIOLENCE AND ETHNIC HATE — FG DEY TELL FACEBOOK
325
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE


STOP IPOB TO DEY USE UNA PLATFORM TO DEY PROMOTE VIOLENCE AND ETHNIC HATE — FG DEY TELL FACEBOOK

Di Minister of Information and Culture, Alhaji Lai Mohammed, don aske Facebook and other social media platforms dem say make dem stop to dey allow di  Indigenous People of Biafra (IPOB) to dey use dia platforms to incite/promote violence and dey instigate ethnic hatred for Nigeria.

RIHANNA, ASAP ROCKY DON WELCOME BABY DIA BABY BOY

Lai Mohammed make di demand for Abuja on Tuesday for one meeting with one team from Facebook.

Di Minister say, for one statement wey dey signed by Segun Adeyemi wey be Special Assistant to President (Media) Office of Minister of Information and Culture, say since IPOB don dey proscribed and also dey classified as terrorist organization, Facebook get no justification to Dey yield dia platform to di orgnisation to go dey further dia campaign of hate and dey destroy di country.

“I don call dis meeting to take enable us to discuss di increase of Facebook use  by di separatists and anarchists, especially dos of dem wey dey based outside di country, to Dey instigate violence and ethnic hatred for Nigeria.

“For whatever reason, dem don dey choose to Dey use Facebook as their platform of choice. And dey use Facebook as dia tools to include wrong information, bad statements dem and hate speech. Dem dey use Facebook broadcasts to Dey reach dia followers, wey dem plenty for thousand. Dem dey tag dose opposed to go use dia violent ways as ‘saboteurs’ wey must dey attacked, catch and kill. Dem dey use both English and dia local language as e dey suit dem,” Alhaji Mohammed talk.

He talk say di actions of di group get real-life implications, adding say: ”To dey promote hate and to Dey incite violence, people dey die while di private and public property dem dey attack and destroy dem. Security agencies dem and oda symbols of di government now na dia target.”

Di Minister talk say despite di numerous complaints to Facebook about di activities of IPOB, dem no anything to any of di company to take stop di group of di excess for di social media platform.

“Our social media people don bin dey monitor dis people wey wan separate people, anarchists and promoters of hate, and dem don dey report dis atrocity actions for Facebook, but watin dem dey get na they default responses say dia complaints don dey received and dem go look into am.

Most often than not, dem no dey do anything about such complain… Di truth be say whatever Facebook dey do to check dis people dey for ordinary mouth and e no dey effective,” he talk.

Alhaji Mohammed talk say di government go dey monitor Facebook and oda platforms well well for later days ahead to take ensure say dem comply with di demand, as e dey step up di campaign for di responsible use of social media.

“We don always advocate responsible use of social media, and dey consistently call on all stakeholders to help join to take achieve dis. Some don tag our efforts as attempt to stifle social media. Dem dey wrong becos we no get intention to prevent Nigerians from using social media so long dem use am responsibly. All we just dey do na to advocate for responsible use of social media,” he talk.

Previous Post

NO ABANDON ME NOW – ATIKU DEY BEG DELEGATES DEM.

Next Post

RIHANNA, ASAP ROCKY DON WELCOME BABY DIA BABY BOY

Ruth Nwachukwu

Ruth Nwachukwu

Next Post
RIHANNA, ASAP ROCKY DON WELCOME BABY DIA BABY BOY

RIHANNA, ASAP ROCKY DON WELCOME BABY DIA BABY BOY

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (234)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022
TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

June 10, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In