• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

PRIMARY: ADAM NNAMDI, DEY ASK FOR RETURN OF IM MONEY WEY E GIVE DELEGATES DEM.

by Ruth Nwachukwu
June 5, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
PRIMARY: ADAM NNAMDI, DEY ASK FOR RETURN OF IM MONEY WEY E GIVE DELEGATES DEM.
325
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

‏

PRIMARY, E DEY ASK FOR RETURN OF IM MONEY WEY E GIVE DELEGATES DEM.

Son of former Vice President Namadi Sambo, Adam Namadi, as matter be, e don dey already demand for a return of di N2 million wey e give to each delegates after e lose for di primary election of People’s Democratic Party (PDP) House of Representatives ticket for Kaduna North Federal Constituency.

AMEBOUPATE gather say, Namadi bin don promise to add N1.5 million to di money wey e give Di delegates dem if e win.

EX-JAMB REGISTRAR, ABUBAKAR DON DIE AT 74. YEARS.

So far, na im con get di lowest vote among di three people wey he go against for di election. Even as say e don bin promise dem anoda N1.5 million if dem don finish Di election and e win. 

Meanwhile, Sadiq Ango Abdullahi, wey be di son of Professor Ango Abdullahi don won di primary election for Zaria Federal Constituency.

In absentia. Di Incumbent member of di House of Representatives wey leave PDP to APC, Smaila Suleiman,  defeat Adam Namadi and Shehu Usman ABG to take hold di ticket for Kaduna North with 22 vote against Shehu Usman ABG wey get 14 votes for pole.

Previous Post

56 YEAR OLD EVANGELIST EUCHARIA ANUNOBI SAY SHE WANT MAN WEY GO MARRY AM

Next Post

EX-JAMB REGISTRAR, ABUBAKAR DON DIE AT 74. YEARS.

Ruth Nwachukwu

Ruth Nwachukwu

Next Post
EX-JAMB REGISTRAR, ABUBAKAR DON DIE AT 74. YEARS.

EX-JAMB REGISTRAR, ABUBAKAR DON DIE AT 74. YEARS.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (234)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022
TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

June 10, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In