• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

OUTRAGE AS 2 MEN GANG RAPE GIRL FOR ENUGU COMMUNITY

by Ruth Nwachukwu
May 11, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
OUTRAGE AS 2 MEN GANG RAPE GIRL FOR ENUGU COMMUNITY
329
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE


OUTRAGE AS 2 MEN GANG RAPE GIRL FOR ENUGU COMMUNITY

Resident wey deh live for Enugu Ezike in Igboeze North Local Government Area of Enugu State dey currently for shock over one video where one young girl dem viciously rape an by two men for di community.

FIFA DON FINE NIGERIA N63.9m OVER ABUJA STADIUM VAWULENCE.

For di video wey dem dey currently share by many people for di community, dem see di girl as she dey beg di men wey dem never still identify, she dey beg dem for di video dey make dem stop to dey violate her but as she dey beg, dem no even answer her atall.

Di girl, dem hear for di video as she dey beg dem and dey refer to her abusers as brothers for dia local Enugu Ezike dialect but di men wey also speak to her for di same dialect rada dem force her to suck their private part after dem con forcefully penetrate di girl.

Dem hear di girl as she dey also beg dem to stop to dey make di video wey dey trend everywhere on social media.

One resident of di community wey speak with Vanguard, her name na Mrs Chioma Blessing, condemn di act, she talk say na an evil act and na atrocity for di highest level person fit tink of.

Also another person speak, one political leader for Igbo-Eze North Local Government Area, im name na Mr Emeka Jonah, he express his displeasure over di bad incident. He condemn di act, he also add Join say dem go find di people wey do dat nonsense and dem go punish dem.

Previous Post

2023: RCCG YOUTH PASTOR CALL FOR SACK OF ANOTHER PASTOR WEY DEY CAMPAIGN FOR OSIBANJO.

Next Post

FIFA DON FINE NIGERIA N63.9m OVER ABUJA STADIUM VAWULENCE.

Ruth Nwachukwu

Ruth Nwachukwu

Next Post
FIFA DON FINE NIGERIA N63.9m OVER ABUJA STADIUM VAWULENCE.

FIFA DON FINE NIGERIA N63.9m OVER ABUJA STADIUM VAWULENCE.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (580)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (18)

Recent.

WHY I STAB MY EX-LOVER

WHY I STAB MY EX-LOVER

May 17, 2022
FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

May 17, 2022
FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

May 17, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In