• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

OSIBANJO FOR CROSS RIVER, DEY BEG TRADITIONAL RULERS FOR DEM SUPPORT AND PRAYERS

by Ruth Nwachukwu
May 6, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
2023: RCCG YOUTH PASTOR CALL FOR SACK OF ANOTHER PASTOR WEY DEY CAMPAIGN FOR OSIBANJO.
325
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE


OSIBANJO FOR CROSS RIVER, DEY BEG TRADITIONAL RULERS FOR DEM SUPPORT AND PRAYERS

Vice President of Nigeria, wey be prof. Yemi Osibanjo, don describe traditional rulers dem as di closest to di people while e dey seek for dis support for im presidential ambition under di umbrella of di All Progressives Congress, APC

Osinbajo, wey go visit di Traditional Rulers’ Council on Thursday for Calabar, talk say di traditional rulers dem na di closest to di people, hence dem dey play important role for di growth of di country.

He even tell dem say as he don serve as Vice President for seven years, e don gather plenty plenty experience for governance.

His words na: “I dey here to seek your support and prayers; di traditional institution na di closest tin to di people. Di influence and control for exercise in your different domain dem dey very important.

“I don serve as Vice President for seven years; within di period, e don become great fortune as I don dey already exposed to governance. My experience go dey useful for governance, especially to solve all our nation’s challenges,” he talk.

On his part, HRM, Etinyim Etim-Okon Edet, wey be Chairman of Cross River Traditional Rulers’ Council, talk say di traditional rulers go dey greatly involved for who go become di next president of Nigeria.

Edet talk say dem go ensure say di right persons dey elected into di presidency, National Assembly, state governors and even houses of assembly in 2023.

“We want a president, governors and National Assembly members wey go dey responsible to Nigerians and go do justice to all our laws.

“Make we assure you of our support as you dey move around di country. You also dey for our prayers.

“We also go use our traditional methods to ensure say di right persons dey elected into all di political offices; we dey wish you well in your aspiration,” he talk.

Previous Post

ENGINEER, LOVER FOUND DEAD FOR INSIDE CAR FOR LAGOS

Next Post

WATIN I GO DO IF I LOOSE THE APC PRESIDENCTIAL TICKET

Ruth Nwachukwu

Ruth Nwachukwu

Next Post
WATIN I GO DO IF I LOOSE THE APC PRESIDENCTIAL TICKET

WATIN I GO DO IF I LOOSE THE APC PRESIDENCTIAL TICKET

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (580)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (18)

Recent.

WHY I STAB MY EX-LOVER

WHY I STAB MY EX-LOVER

May 17, 2022
FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

May 17, 2022
FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

May 17, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In