LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
MORE ACCOLADES AS BURNA BOY BECOME FIRST NIGERIAN SINGER TO HEADLNE MSG
Grammy award-winning superstar, Burna Boy still dey soar higher. Di Afro-fusion pioneer don officially become, not just di first Nigerian music star to headline for di Madison Square Garden, MSG, New York, but also na first to sell am out when he live-stream his wildly anticipated “One Night In Space” show for New York’s iconic Madison Square Garden yesterday for YouTube.
BUY ME PRESIDENTIAL FORMS, MAKE WE WIN THIS ELECTION — YUL EDOCHIE
Dis massive win for Burna Boy and di entire African continent go to take buttress his point for di lyrics of ‘Way too Big’ wey e sing “Because I’m way too big”. E dey clear say e no dey joke. Dem Feature am as guest for di American Talk show “Di Daily Show with Trevor Noah”, Burna Boy leave everyone including Trevor himself, for stitches as he take dey natural and authentic, a teaser of what to expect for di MSG.
Di person wey dey call himself ‘African Giant’, wey don also reveal say an exclusive limited line of merch go dey available to commemorate dis historic event as di first Nigerian musician dey don ever headline di world-renowned venue, however, he promise classic fusion of elements and themes combined with his explosive energy and di true spirit of New York City, wey go culminate into one unforgettable night for New York City.
Dis ‘One Night In Space’ showcase follows Burna Boy’s recently debut wey e sell for LA’s
Di Hollywood Bowl, electrifying performances at 2021 Global Citizen Festival and Di Governor’s Ball, as well as all di sold out international shows for London’s O2 Arena, Paris’ Accor Arena, Amsterdam’s Ziggo Dome and more venues for around di globe, as part of im 2021 Space Drift tour which echoes the sounds from his groundbreaking fifth studio album ‘Twice As Tall’, an immediate sensation, wey earn more dan 5 million worldwide streams within di first hour of di release.