LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
JUST IN: HEAD OF SOLUDO LAWMAKER WEY DEM KIDNAP LAST WEEK, DEM SEE IM DEAD BODY FOR NNOBI.
Di head of di member representing Governor Chukwuma Soludo’s constituency, wey be Hon Okechukwu Okoye, wey dem kidnap last week, den find am today for Nnobi in Idemili South local government area of Anambra State.
UPDATED: TWO PIPO DON DIE, DEM SAVE THREE PEOPLE FOR DI TWO-STOREY HOUSE WEY FALL FOR LAGOS.
Im body no dey dia befor, so e dey possible say na di killers rimove di body.
Okoye and one oda pesin, dem kidnap two of dem for Aguata, and me no carry im Toyota Sienna car follow body.
Di police later recover di car and dem bin talk say dem don send operatives dem to go rescue di and say dem manhunt to take track di kidnappers.
While presenting the state’s revised budget to the state lawmakers on Friday, Governor Soludo informed them that their colleague who was representing him in the House of Assembly was still in the kidnapper’s den.
” I regret that one of you, the member representing the good people of Aguata II Constituency in the House of Assembly (my own representative) – Hon. Okechukwu Okoye, is still in the custody of the kidnappers.
“The security agencies are working very hard and round the clock to secure his freedom. God is on the throne and Anambra will win. Let me leave it at that”, the governor said at the House of Assembly.
But the state Police Public Relations Officer, PPRO, Mr Tochukwu Ikenga told Vanguard last night that Okoye had been killed.
“His head was found along Nnobi road today (Saturday). There is no suspect in custody yet” the PPRO said.