• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

IBADAN POLY: BEST GRADUATING STUDENT DON DIE, IM PATNER DEY FOR COMMA AFTER DEM DO MARATHON SEX

by Ruth Nwachukwu
May 30, 2022
Reading Time: 3 mins read
0
IBADAN POLY: BEST GRADUATING STUDENT DON DIE, IM PATNER DEY FOR COMMA AFTER DEM DO MARATHON SEX
325
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

IBADAN POLY: BEST GRADUATING STUDENT DON DIE, IM PATNER DEY FOR COMMA AFTER DEM DO MARATHON SEX

One Higher National Diploma, HND I, student of Civil Engineering Department of di Polytechnic, Ibadan, wey be Igunu Oromidayo Daniel, don die during marathon sex with im lover, wey dey know as Aramide, wey be National Dipolma, ND II, student of Business Administration of institution for Apete Ido Local Government area of Oyo state.

NO ABANDON ME NOW – ATIKU DEY BEG DELEGATES DEM.

Investigations wey AMEBOUPATE carry reveal say di students wey don die already, dem bin don earlier resume for school as first semester examination, dem con go back ous wen dem hear say dem don postpone exam.

E dey further gathered say when Daniel die, Aramide make loud noise wey attract oda student dem wey dey live for di building, so dat one give dem reason to force door open.

Some oda story, however, talk say late Daniel faint as e dey make love while odas dem say he don already drug imself so e fit to make more than 11 rounds of Kpansh.

One eyewitness talk say wen dey open di door, say dem use force separate Daniel from im lover wey dey unconscious.

After dey separate dem, according to Watin AMEBOUPATE find, dem rush Aramide go University College Hospital, UCH, Ibadan, wia dem unconfirm report say she fit don already die.

We also learn say Daniel’s sudden death fit dey connected with his elder brother wey die for Sunday, as he don also lose his parents dem about two weeks ago.

Confirming di incident to AMEBOUPATE, di Public Relations Officer, PRO, of The Polytechnic, Ibadan, wey be Alhaji Adewole Soladoye, talk say di management of the institution dey sympathize with di family of di deceased.

“E dey true and unfortunate. And We dey sympathize with di family. Meanwhile, Daniel wey don die, na im be di best graduating student for im ND days. His brother die last week and he even attend his burial for Sunday.

“He go back skool becos of exam and he die on Monday. We no be medical expert and we no fit say di reason wey dey responsible for di death of Daniel. But for di case of di lady wey dey hospital, we dey wish her quick recovery.

“We dey aware say di medical experts dey work to ensure say she gain her consciousness back. Di institution dey deeply regrets di unfortunate incident. As parents, we no stop to dey give helpful advise to our students and we want di parents dem, make dem play dia role too.” He talk.

All efforts to get reactions from Police Public Relations Officer, PPRO, wey be Adewale Osifeso, no work as we no fit reach am for phone.

Previous Post

EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP

Next Post

NO ABANDON ME NOW – ATIKU DEY BEG DELEGATES DEM.

Ruth Nwachukwu

Ruth Nwachukwu

Next Post
NO ABANDON ME NOW – ATIKU DEY BEG DELEGATES DEM.

NO ABANDON ME NOW – ATIKU DEY BEG DELEGATES DEM.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (234)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022
TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

TIMAYA DON TALK SAY E FIT NO MARRY AGAIN

June 10, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In