LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
EX-GOV. IBRAHIM SHEKARAU DON JOIN NNPP
Former Governor of Kano State, wey be Senator Ibrahim Shekarau don officially join
di New Nigeria Peoples Party (NNPP) from di ruling All Progressives Congress (APC).
IBADAN POLY: BEST GRADUATING STUDENT DON DIE, IM PATNER DEY FOR COMMA AFTER DEM DO MARATHON SEX
Di former DG of Asiwaju Bola Tinubu Support Group AbdulMumin Jibrin, wey recently joined di NNPP don make di disclosure on one tweet on im official Twitter page.
Di tweet read say, “BREAKING- Sen Ibrahim Shekarau joins NNPP. Details later.”