LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
ENGINEER, LOVER FOUND DEAD FOR INSIDE CAR FOR LAGOS
LAGOS—Tragedy strick on Sunday night, for Jakande Estate, Oke-Afa, Isolo area ofor Lagos, wia two lovers dem see dem found dead for inside a Highlander SUV.
Di man, wy be information technology engineer, dem identify am simply as Koyejo,dem see dee him naked/nude body while di lady, wey her identity we never still know she dey ascertained was half naked.
Residents tell Ameboupdate say di SUV with number plate EPE 666 GE, dem bin sight am on Saturday night for Double Star bus-stop, but dem con became curious wen di car, wey di ignition still dey on, remain for the same spot on Sunday night.
Suspecting say person fit don steal di car, dem talk say some youths con go di car go dey flash torchlight inside di SUV wey get tinted glass, only to con discover di bodies dem.
One of di residents, wey speak with Ameboupdate, say: “Koyejo bin dey live for Double Star before he con move to Surulere area of Lagos with his family. Say im be IT engineer. He bin call one of us to inform us say he bin dey inside the estate on Saturday.
“We hear say he go pick his girlfriend for Isolo on Saturday night. They con go Moshalashi bus stop to go buy suya and to drink some bottles of alcoholic drinks dem.”
Ameboupdate dey informed say when Policemen from Ejigbo, wey dem alerted, arrive for di scene, di side door wey dey behind the driver’s seat na di only door wey dey opened, while di oda doors dem remained locked.
Late Koyejo’s body sef bin don dey peel was already.
Dem find am for sitting position with his trouser and shirt wey dey laid on the space between di driver and passenger’s seat. Dem di lady on her own part dem find her as she lay on her face, with blood wey dey drip from her nose.
Wen an acquaintance of late Koyejo con put a call to his widow, wey no even Dey aware of the calamity, she inform dem say she never even fit reach her husband since Saturday night.
Policemen from Ejigbo division con drive di SUV with bodies of di lovers go to the Isolo General Hospital morgue, at 10.20 p.m., wia dem deposited their remaining body.