LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
BREAKING: KILL KILL FOR S’EAST MUST TO STOP — NNAMDI KANU TALK
Di lida of di Indigenous People of Biafra, wey be Mazi Nnamdi Kanu, don ask for quick stop of all di kilin wey no get sense atall, as e dey go on for South East.
OBASANJO MEET THREE PDP GOV FOR DI BACK OF CLOSE DOOR
Di Department of State Services, DSS, detention for Abuja wia he dey like dis, na dia e talk for anger for Di blood wey dem. Just dey waste and as security no even dey for South East again.
Kanu younger brother, wey im name bi Prince Emmanuel Kanu wey speak with AMEBOUPATE source for Monday evening, afta e go visit di IPOB Leader for detention talk say he dey very sad by di tins wey he dey hear say dey apen for South East.
E talk say im Broda “no beliv in blood as dem dey kill” and say e feel very bad say pipo wey dey suck blood don dey plenty for South East and dem dey do like say nobody fit do anything about am.
E also talk say Kanu dey talk say all di killing wey dey go on must go stop and say make dem catch di bad pipo wey dey kill and say make dey punish dem for all di bad pipo wey dey comot for South East. E talk say Ndigbo(Igbo pipo) no dey dey do like animals.
Di IPOB Leader also demand say make dem go release Mrs Ukamaka Ejezie wey pipo know as ‘ Mama Biafra’.
As e take talk, dem arrest di woman for di last court case wey Kanu appear for Abuja on May 18.
Kanu talk say di woman don dey act as im mama since im mama and papa die for 2020.
He talk say di old woman no do anitin and she no comit ani crime atall as per say she just come dey sopot am for court, na so dem arrest am.
” I see am for DSS detention cell afta dem wash ha clot, con spread am ontop wall……I Dey ask say make dem release am becos she no do anything wey bad.”
” Na old woman she be and since di say my mama die I don take am as my mama. Make DSS release am”.
Dem also talk say Kanu talk say
Di IPOB Leader don clear di as dem as weda na im be di pesin wey Gov. Chukwuma Soludo of Abambra State meet wen he con visit DSS headquarters last week.
He talk say di pipo no suppose doubt as say di di pesin wey he meet na Soludo, he con explain say di Barcelona club cloth wey he wear wen di Govnor con visit na di clotu wey e dey wear for night.
Kanu con tell evrybodi say make dem make sure say peace dey for South East, adding say di pipo wey dey behind di bad tins and security for dat area no mean good tin for di pipo.