LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
2023 PRESIDENCY: PASTOR TUNDE BAKARE DON PICK N100m APC PRESIDENTIAL FORM
Serving Overseer of di Citadel Global Community Church, Nigeria, Tunde Bakare, for Thursday, don purchase N100m nomination and expression of interests forms of the All Progressives Congress, APC, to take contest for di 2023 presidential primary for Abuja.
He don join for di growing list of aspirants dem wey dey jostling for di ticket of di All Progressive Congress wey dey hold dia primaries for May 30, 2022