LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
2023: PASSIONATE NIGERIANS DON BUY APC N100m FORM FOR OSIBANJO
One passionate team of support group dem and some individual Nigerians from across di country don raise di funds for Vice President Yemi Osinbajo to go pick his form to contest for di 2023 presidential election.
Im spokesman, wey be Laolu Akande make di announcement for Thursday afternoon on Twitter.
Akande take say a “passionate team of support group dem and individual of Nigerian wey dey from across di country” na dem raise di funds.
Di All Progressives Congress (APC) expression of interest and nomination forms dey cost N100 million.
“Today, na di representatives of di teams dem Dey Collect di forms.
“Di VP continue for his interactions withndi APC stakeholders dem wey dey across di States. VP Osinbajo dey for Cross River and Bayelsa States”, Akande note.