LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
2023: EX GOVERNOR OF ABEOKUTA, AMOSUN DON JOIN FOR THE PRESIDENTIAL CAMPAIGN, BANNER DON SHOW FOR ABEOKUTA
FOr di campaign banners, Mr Amosun we see am as he dress for Igbo, Yoruba, and Hausa attire dem.
Banners wey dem inscribed/write with ‘Ibikunle Amosun for President’ don surface around Abeokuta, di Ogun State capital, as di race to go Aso Rock in 2023 gradually dey pick up.
Mr Amosun, who be 63, na former Ogun governor and currently na All Progressives Congress senator wey dey representing Ogun Central.
One of the banners, dem hang am for one side of di NNPC bridge, along Kuto-Okemosan road, while another one, dem place am close to di popular Panseke market wey dey di state capital.
For the campaign banners, Mr Amosun we see am as e dress for Igbo, Yoruba, and Hausa attires, wey dey symbolise say di three major ethnic groups for di country.
Di banner get an inscription wey dem write ‘Your voice, your choice, SIA (Senator Ibikunle Amosun) for President.’
Also, vehicles dem dey branded with similar inscription we sight am for Abeokuta on Wednesday.
As Nigeria dey prepare to hold another presidential election for 2023, some of di chieftains of di major political parties dem for di country don already dey clamoured for di position of presidency, say make dem carry am go south.
Amosun presidential campaign banners surface in Abeokuta
President Muhammadu Buhari, wey be from du north and dem elect on di platform of di APC, go complete his eight years office for 2023.
Although du party never still officially announced di position on di zoning, move don dey ground to nudge top members of di party, wey dey from di south, to take throw their hats into for di ring.
Since di beginning of di year, different campaign groups don dey emerged across Nigeria wey dey canvass for support to Bola Tinubu, wey be di national leader of di APC.