• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

WATIN DEM NO GO TELL UNA, FEMI FANI-KAYODE.

by Ruth Nwachukwu
May 2, 2022
Reading Time: 4 mins read
0
WATIN DEM NO GO TELL UNA, FEMI FANI-KAYODE.
325
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

WATIN DEM NO GO TELL UNA, FEMI FANI-KAYODE.

Make of the following what you will and  work out the implications.  

Of all di 13 leaders wey don lead our country since 1960, seven bin dey work for di British MI6 and/or di American CIA. Only di remaining six bin dey work solely/wholeheartedly for Nigeria.

YUL EDOCHIE DON BREAK SILENCE ON NEW WIFE AND PIKIN.

Di oda seven bin dey firmly within di power, dem dey within di control and grip of di British and di American dem. 

In short, dem be notin but spies and informants wey bin dey carefully and craftily planted. 

Again of di five Nigerian leaders wey die while dem dey on di throne, every single one of dem na kill dem kill dem in cold blood by local agents wey dey work also for di CIA with di tacit/scope and implicit support of M16 and Langley. 

Again no military coup don ever dey successful for Nigeria without di strong backing and support of M16 and/or di CIA Dem. 

Every nation get dia secrets but most of Dem dey classified and di only people wey go know am na only to di more experienced, circumspect and cerebal members of di intelligence community.

Nigeria no dey different atall because her own na legion. Di many secrets dem wey dey hidden for di belle of our nations womb and history plenty pass oda nations own. 

Sad and bitter truth dey wey many people no fit even handle and say most of Dem sef make people no even hear am.

Dey all  include di whole truth about di deaths of Shehu Musa Yar’adua, MKO Abiola, Sani Abacha, Dele Giwa, Sulia Adedeji, Alfred Rewane, Bola Ige, Funso Williams, Ibrahim Abacha, Tunde Idiagbon, Abubakar Audu, Abba Kyari, Brigadier Bako, Major General Shuwa, Bagudu Kaltho, Air Marshall Alex Badeh, di C130 plane crash, the Bellview plane crash, di Chibok girls kidnap and so much more.

Dey even include di identity of di foreign entities and even local collaborators wey dey  behind di terrorist activities and insurgency of Dem Boko Haram, ISWAP and di plenty killings from herdsmen in di north east and north west respectively and even di violent secessionist agitation and brutal killings by so-called unknown gunmen wey dey parade South East. 

Plenty oda tins dey, much more wey we fit go into but dat one na later tins. This one and season for politics and electioneering and no be to dey reveal secrets. 

Di bottom line na say di Nigerian people, blissful for dia naivity and innocent ways, still believe dey believe say dia control of dem future and destiny yet so nothing fit go far truth. Poor them. 

Dey no even get idea about watin dey go on for the past and watin still dey go on today and dem no even care atall. Dem dey far too busy ordinary to survive and even make end meet sef. 

Also some even dey unaware say our country don become something wey be like football wey people dey kicked around like ball and wey silently carved up by di Americans, di British, the French and increasingly di Chinese dey amongst. 

Sadly we no be di beautiful bride but rather we be di buxom little slave girl wey dem dey fight over and dem dey sell into bondage and servitude and this tin dele teleguided, brutalised, carved up, ravaged, raped and sodomised by a bunch of gluttonous, thieving, lustful, desperate, hungry people and sociopathic carpet-baggers and dem be slave masters wey dey hell bent to take us apart and our guts dem out, dey tear our country apart, dey turn us against one another, dey rule over our resources and dey share our entrails as their spoils. 

Abeg Permit me to say no to di temptation of to dey go any further and to dey say too much for now and make i with di following. 

All those wey rule us for di past wey gallantly attempt to stand up against western domination and neo-colonialism and dem get patriotic, zealous and enviable pan-African disposition, dem take dem out by a coup d’etat or dem murder/kill dem. 

You want dia names? I no go mention dem for here. Dey try dey do research by yourselves and go work out who dem be.

I go say sha, say each of dem give us at least something wey we go dey proud of. Yet di tales dem of woe and sordid state secrets continue dey continue.

Shey you know say approximately 800,000 Nigerian civilians, including women dem and children, dem kill dem by Biafran forces during the three year Nigerian civil war.

We dey often talk about and rightly condemn di mass murder and slaughter/kill of 3 million Biafran civilians (wey include 1 million children) during that bad  and inexplicable intergrum of fratricidal butchery but we no even spare dem and no even spare di thought or mention do we spare a thought for or even mention the 800,000 Nigerian civilians wey also perish. 

Clearly na Better genocide, mass murder and crime dem against humanity and e dey go both ways. Dis na bitter and uncomfortable truth wey many people go hate to hear and oda people dey find am very hard to believe. 

Yet we no go fit tell me Dem watin we suppose to. Di dark history of Nigeria no dey known by 95% of Nigerians. And e dey very sad! Plenty tins dey ground wey Dem no fit tell una. More to come later. Make una Know di truth and make di truth set you free!

Previous Post

#ENDSARS PANEL DON ISSUE ARREST WARRANT ON COMMISSIONER OF POLICE.

Next Post

YUL EDOCHIE DON BREAK SILENCE ON NEW WIFE AND PIKIN.

Ruth Nwachukwu

Ruth Nwachukwu

Next Post
YUL EDOCHIE DON BREAK SILENCE ON NEW WIFE AND PIKIN.

YUL EDOCHIE DON BREAK SILENCE ON NEW WIFE AND PIKIN.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (580)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (18)

Recent.

WHY I STAB MY EX-LOVER

WHY I STAB MY EX-LOVER

May 17, 2022
FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

May 17, 2022
FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

May 17, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In