• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home Lifestyle Health

THINGS WEY DEY CAUSE INFECTION FROM SEX(std)

INFECTION WEY DEY COME BODY FROM FUCK

by Ruth Nwachukwu
April 10, 2022
Reading Time: 4 mins read
0
325
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

As sexually transmitted diseases (STDs) dey affect individuals of all ages, STDs dey take a particularly heavy toll on dem young people. CDC estimates dat youth wey dey age from 15-24 account for almost half of the 26 million new sexually transmitted infections wey dey occurred for the country for 2018.

Gay, bisexual, and other men who dey sex with men (MSM) represent an incredibly diverse community. However, these men dem go dey get disproportionately impacted by syphilis, HIV, and other sexually transmitted diseases (STDs).

Women wey dey pregnant (carry belle) fit dey  infected with d same STDs as some women wey no dey pregnant (get belle).

The five 5 types of sexual transmitted diseases wey dey:

  • Chlamydia.
  • Genital herpes.
  • Gonorrhea.
  • HIV/AIDS.
  • HPV.
  • Pubic lice.
  • Syphilis.
  • Trichomoniasis.

STDs na infections wey dey spread from one person to another, usually during vaginal, anal, and oral sex. Dem Dey very very common, and plenty people wey get dis diseases demon dey have any symptoms. Without treatment, STDs fit lead to very serious health problems. But di good news be say getting tested no be big deal, and most STDs dey easy to treat and some too hard small.

Make we look at the thing wey dey cause bad bad infection for person body wey no good.

  1. WHEN PERSON DEY FUCK WITHOUT PROTECTION –  if person dey fuck for toto or for yansh with person wey get infection and dem no use condom, person go catch the disease.
  2. IF PERSON DEY FUCK PLENTY PEOPLE- if you be man or woman and you dey fuck plenty people, you go get std.
  3. IF YOU GET AM BEFORE- if person don treat infection before, e dey very possible make the person catch am again.
  4. IF PERSON FORCE YOU- dem dey call this one rape, e dey very necessary to see doctor because the person go get wound and if e no treat am, infection go do am.
  5. IF YOU DEY DRINK TOO MUCH- if person dey always drink ogogoro, the person fit get infection because the alcohol go make the person body no dey gidigba.
  6. MEDICINE- if person dey always use medicine anyhow, small thing e don go use medicine. E dey affect body well well, Na why e good make you ask person wey sabi before you go use any medicine. Medicine sef dey kill person if you no use am well. Make we dey careful.
  7. if person dey  share needles when e dey inject intravenous drugs
  8. If person dey give different people sex for money or drugs

WATIN  INFECTION/KOKORO DEY CAUSE IF WE NO TREAT AM

  1. Something fit do woman if she carry belle, e go even reach the pikin.
  2. Person no go dey see well because the thing go reach eye problem
  3. Bone go dey pain person, some people sef no go fit WAka or use their hand
  4. Plenty plenty disease go dey join the one wey dey body before
  5. E fit male woman make she no carry belle atall.
  6. Some people go wahala for their heart
  7. Cancer fit dey happen

HOW PERSON FIT DO MAKE INFECTION NO CATCH AM

  1. No fuck atall if you fit do am
  2. No dey sleep up and down, dey with one person wey you sure say no dey sleep up and down too.
  3. Dey always do test make you dey look your body.
  4. Collect injection for hepatitis A abd B
  5. Dey use condom
  6. Dey wash mouth well, those people wey they suck toto or prick
  7. No dey drink too much ogogoro
  8. Dey always tell your partner if you feel say body dey do you somehow, so that una go treat am together, no dey hide am because if you hide am and you treat yourself, your partner fit get am and you go collect the infection again if una fuck.
  9. Dey piss/wee wee, if you don fuck finish.
Previous Post

BANKY W DEY RUN FOR SIT COMING 2023

Next Post

THE LATEST NEWS ON OSINACHI NWACHUKWU DEATH.

Ruth Nwachukwu

Ruth Nwachukwu

Next Post
THE LATEST NEWS ON OSINACHI NWACHUKWU DEATH.

THE LATEST NEWS ON OSINACHI NWACHUKWU DEATH.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (580)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (18)

Recent.

WHY I STAB MY EX-LOVER

WHY I STAB MY EX-LOVER

May 17, 2022
FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

May 17, 2022
FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

May 17, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In