LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
SHE GET THE ABILITY TO SHINE EVEN FOR DARKNESS, ACTORR KENNETH OKONKWO PRAISE TONTO DIKEH.
Veteran Actor Kenneth Okonkwo don shower praise ontop him colleague and single mother of one, Tonto Dikeh.
JUST BECAUSE SAY I NO DEY FIGHT BACK NO MEAN SAY I DEY WEAK. FUNSHO ADEOTI TACKLE ACTRESS METCY AIGBE.
Taking to his Instagram page, Kenneth Okonkwo share some of di beautiful moments with him and Tonto Dikeh at one recent event.
Kenneth Okonkwo talk say Tonto Dikeh get ability to shine irrespective of her challenges is a virtue, and she fit shine even for darkness wey con make her a natural star.
Di veteran actor also advise his male fans dem and followers say make dem learn how to crack babes up without outside influence.
He write: Your ability to shine irrespective of your challenges na virtue. Tonto get di ability to shine even for darkness and dis make her a natural star.
E dey Great to with her once more and be happy together. Happy weekend to all of una. Learn how to naturally crack your babes up without outside influence. Make them enjoy you for watin you are. Get the heart first and every other thing go dey added unto you.
No be offence to love your neighbour as yourself. Abi na offence to love Tonto? Watin you think? Happy weekend and God bless.
Ameboupdate recall say Kenneth Okonkwo been dey lament over Di people wey dey face challenges of struggling the right way,with animals wey dey follow di open grazing of cows across the country.
Taking Instagram, Kenneth Okonkwo share one video of himself for panic and walking between herd of cattle for the Federal Capital Territory Abuja.
The veteran actor talk say ranching dey desirable and inevitable to avoid humans wey dey struggle with animals.
Kenneth Okonkwo added say Nigeria must move on to di 21st-century system of animal husbandry to reduce tensions between passers-by, commuters, farmers and herders.