LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
POPULAR NIGERIAN HIGHLIFE MUSCIAN, ORLANDO JULIUS DON DIE.
Veteran Nigerian highlife musician, wey we all know as Orlando Julius don die.
FUNKE AKINDELE HUSBAND BABY MAMA DEY VEX, SHARE PICTURE OF THE ACTRESS TWINS DEM.
Julius d#e on Thursday night at the age of 79. His wife, Latoya Ekemode, confirm his de@th to di News Agency of Nigeria (NAN) on Friday for Lagos
She talk say, “Yes, my husband pass on late last night, no indication(sign) bin dey say de@th been dey come, he no dey sick, he only sleep and he d#e for im sleep.
Julius, was a saxophonist, singer, band leader, and songwriter wey closely associated with afrobeat music. Some of his musical albums include; Disco Hi-Life, Ololufe, Love, Peace and Happiness; Dance Afrobeat,