LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
PLATEAU: HUSBAND DON KILL WIFE OVER DISAGREEMENT.
One 23-year-old mother of two pikin wey dem identify as Mercy Samuel, her husband don kill am, Samuel Mathew, in Jos, Plateau State.
BREAKING: ALAAFIN OF OYO, LAMIDI ADEYEMI DON DIE AT 83
Di woman wey die bin dey live with her husband for around Vom road for Jos South local government area of Plateau State when di incident happen.
Amebo update gather say, Mērcy husband don scatter her abdomen, and her intestine sef, na di husband cause, wey dey on d run for one quarrel., wey happen on Sunday night
Dem bin rush here g Bingham University Teaching Hospital, Jos wia she been dey fight for her life but later con die on Wednesday.
Di State Project Officer, Women’s Right Advancement and Protection Alternative, WRAPA, Jummai Madaki, wey bin dey try give to give support for di late Mercy before she con die, and she even ask di goodwill to rise and ensure justice for the dead woman.
Madaki explain say, “There don be some violence against her for Di past as we confirm am by her family but di husband family deny say Dem no use any violence on am.
Di man tear open her tummy, remove her intestine and he cut am before he disappear with her phone so she no go even call for help.
“Dey live inside one small apartment so I wonder why nobody her scream/ shouting, dem tell us say help no eventually until the early momo of Monday when dem con rush her to the hospital and dem place am for oxygen.
One informant Bin call my attention to di incident and we con raise an alarm. Surprisingly, dem no report di matter to the police.
Dem her parents don bin yarn us some tins say as at last year, she bin come back home due to some issue but di husband’s people come beg and she con go back.”
Di Commissioner for Women Affairs and Social Development, wey be Rebecca Sambo, wey also visit Di deceased(dead) family house wey dey for Gyel, Jos South, he expresse sadness over the incident and he con assure di family say di matter Dem no go even sweep am under the carpet, stating, “Di police don dey informed and action don commence take ensure say di young girl get justice.”
She advise Di women say make dem dey speak out once dey sense say danger dey for dia marriages and make dem no give themselves over make dem kill dem by violent husband and he direct women say make dem approach di Gender Desks wey dey Police Stations and make dem go report gender-based violence to di Desk Officers.