LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
JUST BECAUSE SAY I NO DEY FIGHT BACK NO MEAN SAY I DEY WEAK. FUNSHO ADEOTI TACKLE ACTRESS METCY AIGBE.
Funsho Adeoti, wey be di wife of movie producer, Adekaz, don throw a subtle shade for Nollywood actress Mercy Aigbe.
MAN GIVE ZAMDFARA 14-DAY ULTIMATUM TO PAY N30m OVER IM DEATH OR HE GO KILL 300 PEOPLE.
Dis one come a few days after one gist go around online say Mercy Aigeb don pack out of her husband’s house con follow Funsho Adeoti’s return to Nigeria.
However, Mercy Aigbe talk say the rumours no dey true stating say nobody fit drive me vomit form her husband house and say she dey go nowhere.
Meanwhile, for one post wey Dem shared fof her Instagram page, Funsho Adeoti opined say just because she no dey fight back for issues no make a weak person but rada it mean say dey she is more mature enough to know say anger no go solve anything.
She write: Just because I no dey fight back no con mean say I Dey weak. E mean say I Dey mature enough to know say anger no go solve anything.
Kemi Filani News recall for Di spirit of Ramadan, say Mercy Aigbe and her husband reached out to the less privileged dem.
Di actress storm di street with her husband, Kazim Adeoti to show love to the less privileged
Sharing videos of di eventful charity work, she appreciate her creator say he help her with her daily reach out to people wey dey in need.
She pray say make Allah accepts everyone supplication.
She write, “Alhamdulilah So far so good, Day 14.. May Almighty Allah accept our supplication as an act of Ibadan”.