LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
FUNKE AKINDELE HUSBAND BABY MAMA DEY VEX, SHARE PICTURE OF THE ACTRESS TWINS DEM.
Mella, wey be di mother of Benito Bello, a son of Nollywood actress, Funke Akindele husband, Abdulrasheed Bello people know am as JJC Skillz, don threaten to expose the actress’ family if her own dey exposed.
RIHANNA AND A$AP ROCKY BREAKUP DEY UNTRUE.
Mella carry to her Instagram page on Thursday afternoon go share one photo of di actress, her husband, and their twins dem wey Dem don bin dey keep dia identity since dey born dem.
She caption the photo, “If you no want me make i expose your family, then no go expose my own, Funke and Abdul Bello”.
Dis one dey come after rumour of trouble wey dey rise for Funke’s house some days ago, JJC Skillz talk say no be true shortly afterwards.
Benito, one of JJC’s children con go to di comment section to go speak about di actress.
He claim say he live with dem for two years and say di experience dey terrible.
He say, “I live with her for two years, di house na horror site. She no be watin all of una think she be”
Later on, report from one anonymous blog reveal say Benito dey talk dat way because he be dr*g addict and di actress no gree to condone his bad habits dem.