LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
DIRECTOR OF ‘KING OF BOYS; KEMI ADETIBA DON TIE KNOT WITH GHANIAN LOVER.
Nigerian filmmaker, music video director, movie director, television director and producer, wey im works don dey aired on MTV Base, BET, Channel O, Soundcity and Netflix, no oda person dan Kemi Adetiba, don tie di knot with her Ghanaian lover wey be music executive, im name na Oscar Heman-Ackah.
RIHANNA PARTNER, A$AP ROCKY DEY RISK UP TP 14YEARS FOR PRISON.
E dey recalled say Kemi Adetiba don share beautiful moments from her surprise marriage proposal, wey occurr for Ghana on 28th January 2022.
Di King of Boys filmmaker reveal say her lover, wey be Oscar Heman-Ackah popped up di big question, and she use all her heart and she say happy as she say YES.
While DI entire netizens still dey wallow for the just concluded colourful traditional marriage ceremony of actress Rita Dominic and husband wey be Fidelis Nosike, dem no even know say di couple of hours ago, say Kemi go even tie the knot with her long time lover.
A video of Kemi and Oscar’s private ceremony, wey surface on social media to Di delight of many was well receive by friends dem and fans wey dey di entertainment Industry.
Reputedly, both husband and wife only get a few people over wey attend di warm and intimate wedding ceremony. We see Kemi as she dey hold her man closely as man of God officiated.
Taking to her Instagram page for Friday to take announce di good news, di bride wey dey very happy share picture of herself and Herman-Ackah.
She write, “Officially official!”
However, di bride brother wey be Remi Adetiba, also carry am go his Instagram page to share pictures from di court wedding ceremony.
He caption the picture as, “Legally Yours?”
Many many messages bin flow for her comment section from Celebrities like Toyin Abraham, Nancy Isime, Adesua Etomi, Broda Shaggi and others.
Adetiba don on February 9, 2022 announce her engagement to the music executive.