• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Wetin cause long queues for petrol stations for Lagos and Abuja

by Pidgin Eagle
February 8, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
Wetin cause long queues for petrol stations for Lagos and Abuja
328
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Motorist for Abuja, wey be capital city of Nigeria and some parts of Lagos state, dey struggle to get fuel on Tuesday as some petrol stations dey close while odas no wan sell.

Long queues dey for some petrol stations for Abuja as pipo gada to buy both for gallons and dia moto.

For Abuja motorists dey for long queues to buy fuel from petrol stations wey dey sell while some filling station no gree sell.

D same situation dey happen for the Island part of Lagos state. But somehow, e no too dey for di mainland part of Lagos state wia we notice say things dey go well on normal level.

Some NNPC retail stations inside Lagos dey shutdown and no dey sell fuel as of dis morning.

For Iju-Ishaga area of Lagos, queue never too plenty like some parts of the state sake of say some filling stations for that area still dey engage for their normal activities and queue never dey build up.

For Fagba still inside Lagos, some filling stations also dey engage for their normal activities as queue no dey at all, oda filling station no sell fuel at all and vehicles no bother queue for there.

For Yabapipo dey struggle to buy fuel for dia keg and moto as fuel attendants don lock up di sales.

Na Wetin come cause di fuel scarcity??

Wetin we hear be say pipo wey dey market petrol still never dey sure about moves to stop petrol subsidy sake of say goment bin don already get project for 2021 say dem go stop di subsidy regime for February dis year.

One local news report say some members of di Nigerian Association of Road Transport Owners don stop the operations in protest against di low freight rate for petrol wey dey receive from goment.

Di National President, NARTO, Yusuf Othman, come tell journalists for Abuja on Monday say “our pipo don park dia trucks and more pipo go still park dia own”

Di National President, Independent Petroleum Marketers Association of Nigeria, Chief Ukadike Chinedu, also tok say di fear ova subsidy withdrawal bin don dey di minds of both private depot owners and some retailers, leading to product shortage for filling stations.

Previous Post

[STREAM] Reekado Banks Ft. Fireboy Dml – Ozumba Mbadiwe [Remix]

Next Post

Police don arrest one woman wey injure 12-year-old pikin unto say e steal meat for pot of soup

Pidgin Eagle

Pidgin Eagle

Next Post
Police don arrest one woman wey injure 12-year-old pikin unto say e steal meat for pot of soup

Police don arrest one woman wey injure 12-year-old pikin unto say e steal meat for pot of soup

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (580)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (18)

Recent.

WHY I STAB MY EX-LOVER

WHY I STAB MY EX-LOVER

May 17, 2022
FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

May 17, 2022
FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

May 17, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In