• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

“We wan do Yahoo Yahoo” – See di faces of teenagers wey dey find wia dem wan learn yahoo [VIDEO]

by Pidgin Odyssey
February 1, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
“We wan do Yahoo Yahoo” – See di faces of teenagers wey dey find wia dem wan learn yahoo [VIDEO]
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

One video wey dey go viral for social media don show how three small boys tok say dem dey find how dem wan take ‘hustle’.

For di video, one man been dey video three boys wey be 14, 15 and 16 years old for di gate of im house. Di three boys been don comot for warri, Delta State go Edo State, make dem fit go learn yahoo.

Di three boys been dey carry deir bag with deir cloth for inside as dem dey find wia dem wan learn yahoo work.

Dis one dey come after four teenage boys for Ogun State land for Police custody after dem kill one girl, cut her head comot, for money ritual. As e be so, Social Media don dey hot well well as dis yahoo matter don dey full ground.

Full video for HERE

Church members don catch man weey dey thief from church members to hide for toilet (VIDEO)

ARADUGBO TITUN TIDE OOO

YAHOO YAHOO AT THE AGE OF 14yrs

These boys ages from 14 to 15 in Edo State looking for how to LEARN YAHOO YAHOO (Internet Scam).
pic.twitter.com/TvzthnK3ZL

— Mayowa olagunju ❁ (@iam_doctormayor) January 30, 2022
Tags: Money ritualYahoo yahoo
Previous Post

Former Manchester United winger, Deji Sotana don set to join Brentford

Next Post

Wizkid don tok say he go dey show him fans plenty love without shakara

Pidgin Odyssey

Pidgin Odyssey

Next Post
Wizkid don tok say he go dey show him fans plenty love without shakara

Wizkid don tok say he go dey show him fans plenty love without shakara

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (580)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (18)

Recent.

WHY I STAB MY EX-LOVER

WHY I STAB MY EX-LOVER

May 17, 2022
FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

May 17, 2022
FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

May 17, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In