LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Skit Maker Adebayo Ridwan Abidemi, AKA IsBae U, don confess for Twitter say he dey send Prick videos give women wey wan feature for him skit, follow dey use deir sex videos blackmail dem.
Gistlover been don post all di screenshots of woman wey Bae U don use sex video threaten to collect money.
On top dis matter, Bae U don drop some videos on top him IG page after pipo been don drag am like tiger generator for di streets of social media. IsBae been dey beg everybodi make dem forgive am, say he know say wetin he do, no make sense at all.

Dis na how he tok am:
“I’m here because of those that love me, and have let down I have seen received every stone thrown at me. I am not here to blame anyone but myself, I have been heartbroken.
I’m here because of those that love me, and have let down I have seen received every stone thrown at me. I am not here to blame anyone but myself, I have been heartbroken.
I saw a girl that said i spoilt her ex-relationship. I remember this clearly, she lives around my street in the mainland, I was new to this sticking around, we had sex and fun.
See di SCREENSHOTS for Here:



“We wan do Yahoo Yahoo” – See di faces of teenagers wey dey find wia dem wan learn yahoo [VIDEO]