• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

USA Court don tok why dem decide to shift Hushpuppi sentence from Valentine’s Day

by Pidgin Eagle
February 6, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
USA Court don tok why dem decide to shift Hushpuppi sentence from Valentine’s Day
328
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Di USA Attorney Office for di Central District of California don shift the sentencing of Ramon Abbas wey everybody know as Hushpuppi to July 11, 2022.

Thom Mrozek wey be the tok-tok person for dia attorney office for obodo USA don come yarn BBC say di court don move di unto say Hushpuppi counsel request for am.

Hushpuppi wey don dey detention for almost two years now dey face accuse of money laundering wey reach like $24 million.

The Instagram star suppose get im sentence on February 14 wey be Valentine Day before di court come move am.

The Court document wey Mrozek send to BBC don show say na United States District Judge Otis D. Wright grant di order for postponement.

Na Louis Shapiro dey lead Hushpuppi counsel.

Unto say di counsel request for am, di sentencing go later continue for July 11, 2022 around 11:00 a.m. Naso di court document tok.

Before di postponement Thom Mrozek never give details of how Huspuppi trial matter go for court.

E no give any informate about how long di sentence fit dey.

Na so Mrozek give hint say las las Huspuppi go serve im sentence for American prison.

E however say dem go comot Huspuppi for America afta e serve im sentence. “E fit dey subject to removal from di United States once e complete im prison sentence,” Mrozek tok.

Previous Post

Video of couple wey dey kiss on top Okada don go viral [VIDEO]

Next Post

Jealous boyfriend don kpai im girlfriend after argument

Pidgin Eagle

Pidgin Eagle

Next Post
Jealous boyfriend don kpai im girlfriend after argument

Jealous boyfriend don kpai im girlfriend after argument

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (580)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (18)

Recent.

WHY I STAB MY EX-LOVER

WHY I STAB MY EX-LOVER

May 17, 2022
FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

May 17, 2022
FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

May 17, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In