• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home Celebrity

Nollywood actor, Jim Iyke don tok why im marriage crash

by Pidgin Eagle
February 21, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
Nollywood actor, Jim Iyke don tok why im marriage crash
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Nollywood actor, James Ikechukwu Esomugha wey im nickname name na Jim Iyke don reveal say im dey responsible for im marriage wey fail.

Di actor for inside interview wit Chude Jidenowo explain say di time im marriage scata na wen im dey grieve di death of im mama.

Although e no tok di name of di wife, Jim say di pain of im mama death affect am well-well and di loss come lead to separation of im and im woman.

Jim Iyke tok say “I no go make anoda pesin accountable for my mistake. Wen I lost my mama, I no fit find my feet for years… I no fit grieve because I dey nurse oda pipo. I take charge of di family. Wen I begin get ova am, na dat time di loss hit me, by den, my woman dey pregnant wit my first child.

“Di grieve hit me, I no come be di loving man she meet. I even lost my sense of humour, come still follow I lose myself. I give myself to di element and she suffer for dat. I become obsessive dad as I give all my love and attention to my pikin and I leave her behind.

“I be an excellent papa but a woeful husband.”

E say afta a while, she say she no fit find who she marry and dem part as friends.

On how e take heal from di loss of im mama death, di actor say im travel go certain parts of di world to relieve imself of di pains wey im don dey keep and na so di healing process start.

Di actor say im come back two years before Covid and don dey gallant now.

Di ogbonge actor wey also be businessman also tok about im failures. E say im don fail well-well, especially for business.

E say im sabi start business but to manage am na problem.

Apart from acting, Oga Iyke say e dey into travels, logistics and oda big business.

Previous Post

Court for Akure, don order make dem keep one 25 year old woman, Rebecca Nicodemus for prison on top say she stab her co-wife Precious to death.

Next Post

Police tell court say dem no conclude investigation before dem release di five Dowen college students

Pidgin Eagle

Pidgin Eagle

Next Post
Police tell court say dem no conclude investigation before dem release di five Dowen college students

Police tell court say dem no conclude investigation before dem release di five Dowen college students

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (226)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (19)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (580)
  • Travel (24)
  • Uncategorized (18)

Recent.

WHY I STAB MY EX-LOVER

WHY I STAB MY EX-LOVER

May 17, 2022
FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

FORMER MINISTER, EWUGA PILOT-DAUGHTER AND 11 ODAS DIE FOR PLANE CRASH

May 17, 2022
FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

FG DON SUSPEND BASKETBALL FOR NIGERIA FOR 2 YEARS.

May 17, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In