LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Di ex-wife of Former Minister of Aviation, Femi Fani-Kayode, Precious Chikwendu, don tok on Instagram, how her husband been dey beat her just four months after she born deir son.
FFK and Chikwendu marriage been crash for 2020 after di former beauty queen tok say he dey beat her well and FFK tok say she dey sleep with oda men.
Di former lovers don dey go court to fight for custody of deir children, Aragorn, Ragnar, Aiden, and Liam.
Precious been follow share video of her and her son on Instagram, before dem collect am for her hand.
See di Full Video for Here: