LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
The mama of two children, wey welcome her number two pikin on February 2, 2022, don tell her followers for her instagram page wey get over 310million followers say her new baby name na Wolf Webster, e shock you abi.
Wolf na her second pikin with her boyfriend Travis Scott. Dia first pikin na four years old wey dem name Stormi Webster.
How una see the name?