• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home Celebrity

Kanye west don send truck wit plenti flowers, to Kim Kardashian for Valentine’s day.

by Pidgin Parrot
February 16, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
Kanye west don send truck wit plenti flowers, to Kim Kardashian for Valentine’s day.
330
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Kanye west don send truck wit plenti flowers to im estranged wife, Kim Kardashian.

Di rapper, 44, don do make e dey clear say e wan go back to Kim, as he share pictures of di truck wit plenti flowers to Instagram.

BBNaija BamBam and Teddy A don release pregnancy pics for deir second pikin on valentine’s day

Dis na how him tok am:

“My vision is Krystal Klear,”

He don add di same tok for im Instagram caption wit plenti flower emoji.

He tag Kim Kardashian to di post him make for Instagram.

Tags: Kanye WestKim KardashianValentine's day
Previous Post

[STREAM] New Ogbonge music by Rema – Calm Down (AUDIO)

Next Post

Singer Miguel togeda with him wife don confirm say dem still dey di same marriage.

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Singer Miguel togeda with him wife don confirm say dem still dey di same marriage.

Singer Miguel togeda with him wife don confirm say dem still dey di same marriage.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In