• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home Celebrity

AY Comedian don celebrate him daughter, Michelle, 14th birthday with fine pictures

by Pidgin Parrot
February 2, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
AY Comedian don celebrate him daughter, Michelle, 14th birthday with fine pictures
328
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Naija comedian, Richard Ayodeji Makun aka AY, don celebrate him pikin, Michelle, for her 14th birthday.

Di Papa of two don full im Instagram page with pictures of him and Michelle as he follow tok how she don grow plenty.

AY don follow pray for him daughter, come tell her how much he love her.

Dis na how AY write am:

“MY LOVELY DAUGHTER, TIME SEEMS TO HAVE FLOWN BY. JUST THE OTHER DAY YOU COULD BARELY STAND LIKE YOUR BABY SISTER AYOMIDE, AND NOW I GET TO WATCH YOU RUN THE WORLD AT AGE 14!

WATCHING YOU GROW UP HAS BEEN SUCH A JOY, AND I KNOW THAT ONLY GREATNESS LIES AHEAD FOR YOU.

WITH A BABY SISTER TO SHARE YOUR DREAMS AND ASPIRATIONS WITH. MAY YOUR BIRTHDAY BE JUST AS SPECTACULAR AS YOU ARE. HAPPY BIRTHDAY, MICHELLE ADEOLA MAKUN. I LOVE YOU”

Wizkid don tok say he go dey show him fans plenty love without shakara

Tags: AY Comedian
Previous Post

‘We had S3x and Fun’ – Bae U don confess after tori of how he dey blackmail women with s3x videos cast

Next Post

“My son dey only four-months-old when Femi Fani-Kayode start to beat me up – Precious don open new talk

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
“My son dey only four-months-old when Femi Fani-Kayode start to beat me up – Precious don open new talk

"My son dey only four-months-old when Femi Fani-Kayode start to beat me up - Precious don open new talk

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In