• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

61-year-old papa don tell court how he been wan sleep with 11-year-old pikin say he don spend money on top her head

by Pidgin Parrot
February 22, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
61-year-old papa don tell court how he been wan sleep with 11-year-old pikin say he don spend money on top her head
327
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Dem don bring one 61-year-old man come Shanzu court, Kenya, after he try to sleep with one 11-year-old pikin say, she don dey chop him money well well.

Di gist be say, di man, wey him name be Iha Thoya, been dey try everything for him pawa, to sleep with person pikin wet be 11 years old. Dis one been happen for February 3, inside Dingurukani area, Bamburi location for Kisauni sub-county inside Mombasa county.

Iha Thoya, wey dey face court matter on top wetin he do with small pikin, don tell Shanzu Senior Principal Magistrate, Yusuf Shikanda say him been dey pour plenti money on di girl head say, na why him been wan sleep with am.

Dis na how him tok am:

23-year-old man don collect life imprisonment after he rape 14-year-old girl for Lagos

“I’ve spent money on this girl so I unsuccessfully tried to defile”.

After everything wey di old papa tok, di magistrate don order say make di man go wetin dem dey call ‘mental assessment’ to make sure say him head correct to stand trial.

Dis na how Shikanda tok am:

“The accused is behaving in a weird manner. He should therefore be taken to the hospital for mental assessment”

Di court don shift di matter go March 4, 2022.

Tags: Child abuseMinor
Previous Post

NAFDAC don yarn warning give pipo wey dey buy ponmo afta dem seize 120 tons of dangerous imported ones for Lagos

Next Post

Among nine passengers, two Kwara Poly students don burn to death bcos of accident

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Among nine passengers, two Kwara Poly students don burn to death bcos of accident

Among nine passengers, two Kwara Poly students don burn to death bcos of accident

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In