• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

Watford been warn Dennis make him no come Afcon – Eguavoen

by Pidgin Parrot
January 1, 2022
Reading Time: 1 min read
0
Watford been warn Dennis make him no come Afcon – Eguavoen
329
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

The interim coach of Super Eagles, Austin Eguavoen don talk say Watford been threaten Nigerian Striker Emmanuel Dennis and na im make him miss the African Cup of Nations wey dey come up for Cameroon.

Eguavon been talk this one after the Super Eagles training session on Friday. He been talk say Dennis been wan come Afcon, but Watford no gree am.

Also see: See di 28-man squad wey dey represent Naija for AFCON 2021

See wetin him talk: “Dennis told me he wanted to come for the tournament but Watford threatened him from coming. I feel bad that some of them like Paul Onuachu, Osimhen and Dennis won’t be there but I feel the 28-man list is good enough to go for the AFCON.

“I only informed Onyekuru once and he was excited same as Tyronne Ebuehi and Semi Ajayi.”

Meanwhile, for Premier League, Watford dey battle to escape relegation zone as dem dey 17th position on the table.

Tags: FootballSuper Eagles
Previous Post

E dey pain me when people die because of Insecurity – President Buhari don talk for New Year message.

Next Post

I no go bury my son even if e take 30 years for justice to comot – Late Dowen college Sylvester Oromoni Papa

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
I no go bury my son even if e take 30 years for justice to comot – Late Dowen college Sylvester Oromoni Papa

I no go bury my son even if e take 30 years for justice to comot - Late Dowen college Sylvester Oromoni Papa

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In