• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

Nothing fit separate Nigeria, weda na ethnicity, religion or class – VP Osinbajo

by Pidgin Parrot
January 9, 2022
Reading Time: 2 mins read
0
Nothing fit separate Nigeria, weda na ethnicity, religion or class – VP Osinbajo
327
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Di Vice-President of Naija, Yemi Osinbajo, don tok say e no get anytin wey fit divide Naija.

Dis na according to wetin he tok on January 8, during im visit to di palace of Umar Farouk, Emir of Katagum;

E dey pain me when people die because of Insecurity – President Buhari don talk for New Year message.

 “This is one occasion where you will find that our country is truly a united country and that nothing can separate this country, not ethnicity or religion or class.

There is nothing that can separate this country. In fact, this is excellent evidence of the fact that this country is united.”

Oga VP been follow hail di Emir of Katagum and dis na wetin he tok:

“Katagum Emirate is a place where your royal highness has continuously demonstrated the willingness to accommodate people from all parts of the country.”

Oga VP been follow hail di education Minister for how he dey take believe for di unity of Naija.

Tags: Vice presidentYemi Osinbajo
Previous Post

Cristiano Ronaldo girlfriend, Georgia, don tok say na one room she dey stay before she meet Ronaldo

Next Post

Bobrisky don drop public apology after he tell Oba of Benin make he come marry am

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Bobrisky don drop public apology after he tell Oba of Benin make he come marry am

Bobrisky don drop public apology after he tell Oba of Benin make he come marry am

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In