LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Music star, Bella Shmurda, don collect some kain sweet message from im school, Lagos State University (LASU). Di school been send Shmurda birthday wishes follow beg am make e come back to class even tho he don blow for im music.
Bella been don already post for him Twitter say, he happy well well say he no pass exam for school make he fit get ginger to pursue im music.

Di singer been dey tok say carryovers for don choke am inside LASU if no be say he comot go chase im music career.
Na dis tok wey he yarn, do make LASU come tok say make he come back school as school dey do make person fit find direction for deir life.
See di post for here:
Tissue paper no good at all for your anus – Dr Olufunmilayo