LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
President Buhari don talk say him administration dey pull muscle to protect Nigerians from insecurity and other problems.
In him new year message to Nigerian people, Buhari talk say every life wey kpai because of insecurity dey pain am, and him government go do more to protect Nigerians for this year.
Also see: Ojukwu wife, Bianca don beg President Buhari make he free Mazi Nnamdi Kanu
The President talk say the FG don put plenty money for military and weapons wey dem go take fight insecurity.
You go remember say plenty people don die from Boko Haram, bandits, Fulani Herdsmen, and other people wey dey contribute to insecurity.