LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
This na the process wey dem dey call ‘aquamation’. Na the process wey dem go use chemicals take melt dead body until e turn to water. Na so dem go take do the body of Late South African Arch Bishop. Desmond Tutu.
Dem go do him burial ceremony behind the pulpit for St George’s Cathedral, Cape Town, where him been serve as Anglican Arch Bishop for 35 years.
Also see: South African Archbishop Desmond Tutu don die for 90 years
The man wey been don win Nobel Peace Prize before been help apartheid for South Africa. He been die on Sunday, December 26, 2020 at 90 years old.
Him burial suppose happen for this weekend.