LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
One young fine bobo for Lagos don cast after oda church members catch am as he dey thief oda pipo bag for inside church.
Di suspect wey be Ebuka Iheanacho tok say he come from Imo State and say even him mama dey come di church to come beg for money.
Di tings wey Ebuka don dey thief from di church members, dey chill for inside one room for di church while, he hide person bag for inside toilet for di church.
Di Church members wey catch am tok say dem go drop am for Police Station for documentation.
Watch di full video for here:
Tissue paper no good at all for your anus – Dr Olufunmilayo