LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING
CLICK HERE
Di United Nations don tok say dem go start to pay $300 million every year to family pipo for Afghanistan wey get pikin dem, old pipo and people wey get any wahala for deir body.
According to wetin di Regional Director for Asia and the Pacific, Kanni Wignaraja, tok on Wednesday, December 1, di world suppose put hand for Afghanistan small say for di next 13 months, di United Nations go push in $100 million to create work for di Afghans.
Di U.N. World Food Programme don tok say over 22.8 million people for Afghanistan dey struggle to chop food after everything cast for August wey Taliban seize pawa.
U. S. don ready to help Nigeria identify Boko Haram sponsors – US Ambassadors
