• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Ameboupdate
No Result
View All Result
Home News

Police officers wey wound female LASTMA officer don land for jail

by Pidgin Parrot
December 7, 2021
Reading Time: 1 min read
0
Police officers wey wound female LASTMA officer don land for jail
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Di Police officers wey attack one female officer of di Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA), don land for police custody.

Di tok be say di police officers been attack di woman carry her go station after she corner dem for Yaba area when dem dey drive one-way. Di police pipo been no gree cary di woman go hospital but dem drag her go Area C command for Surulere.

Di Commissioner of Police, lagos State, Hakeem Odumosu, tok say wetin di officers do na ‘act of indiscipline’.

Over 90% of police officers for Barracks no get better house – IGP

CP Odumosu follow tok say di command no go allow make anybody for di force dey do anyhow say dis officers go collect deir punishment wey oda officers go take learn.

Tags: Lagos StateLASTMANigerian police
Previous Post

Two hippopotamus dem for inside zoo for Belgium don get Covid-19

Next Post

Ibadan woman don tok how thief enter her house carry her nak3d comot

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
Ibadan woman don tok how thief enter her house carry her nak3d comot

Ibadan woman don tok how thief enter her house carry her nak3d comot

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (33)
  • Celebrity (251)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (27)
  • News (633)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (21)

Recent.

Gunmen attack Taraba Catholic church

Gunmen attack Taraba Catholic church

August 15, 2022
Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

Former Ondo governor Mimiko don meet Peter Obi

August 11, 2022
Herdsmen kill six pipo for Benue

Herdsmen kill six pipo for Benue

August 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In